Bad To Me Lyrics – WizKid | Eng-Lyrics.com

Bad To Me Lyrics by WizKid. This is the English Lyrics of the Song and Music Video of the hit song Bad To Me by WizKid. Lyrics written by WizKid, P2J, Samuel Awuku-Darkoh and produced by Sammy Soso, P2J. The music video for the song “Bad To Me Lyrics” has been Released on 14th September, 2022.

Bad To Me Song Lyrics Info:

SongBad To Me
ArtistWizKid
AlbumWizKid (Singles)
Produced bySammy Soso, P2J
Written ByWizKid, P2J, Samuel Awuku-Darkoh
Release Date14th September, 2022

Bad To Me Lyrics – WizKid

[Verse 1: WizKid]
Hiye! burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus: WizKid]
Lose my way, oh!
This kind, this kind love, yeah!
Wey dey make me want more, woah!
Come my way, oh!
This kind, this kind love, yeah!
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

[Chorus: WizKid]
Lady girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh!
Baby girl, you know as e be, oh!
Yeah! we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh! woah! girl

[Post-Chorus: WizKid]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh! yeah! ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2: WizKid]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cause you know the money long, Oh! yeah!
Break your back with it
Yeah! na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah!

[Pre-Chorus: WizKid]
Lose my way, oh!
This kind, this kind love, yeah!
Wey dey make me want more, woah!
Come my way, oh!
This kind, this kind love, yeah!
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus: WizKid]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh!
Baby girl, you know as e be, oh!
Yeah! we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh! woah! girl

[Outro: WizKid]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh! yeah! ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

Share your love
Eng Lyrics
Eng Lyrics

Eng Lyrics is the world’s most loved lyrics website that provides English lyrics translation in all language

Articles: 51